Letra de ' Hustle ' de Teni

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Hustle que estabas buscando.

Hustle es una canción de Teni cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

I want talk my mind o
For anyone wey fit relate o
Ri-di-mah-kool-a-yooo

Sometimes it feels like success is a trap
And sometimes it feels like people don’t understand
‘Cause the pressure plenty and the expectations high
Even your day ones wey suppose get
Your back sometimes day ones dey fight

And everybody has an opinion
On how you suppose live your life
And even people wey suppose to show you the way
Na the people dey backbite

No be pride, no be ego
Sometimes I gas change my mind
Sometimes I gas dey behind
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me outside and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh, yeah)

This hustle can be so overwhelming sometimes
No add your own join my own
I gat so many things I dey reason
No bother me o
Wo ni iru pala pala wo gan gan leleyii
Ki lo se t’eni kan o se ri o
‘Cause family go call, enemy go call
I don’t know who is who

No be pride, no be ego
Sometimes I gas stay away
When I have nothing to say
Sometimes I will have to say no
Sometimes I gas pour water on top my head
Make this pressure no drive me insane o
So if you see me for show and I no greet you
No vex baba, my head e full o
And baba you know the level

Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye oh)
Na this hustle I dey so
(Aye aye ah, aye aye ah, aye aye ah)

Of course, of course
Them say Teni pompous, yeah
‘Cause I put myself first
Whoa, they say Teni pompous, yeah
Yeah it’s all love, all love, brother, yeah, it’s all love
Whoa, it’s all love, my brother, it’s all love
And I’m good with it

Play Escuchar " Hustle " gratis en Amazon Unlimited

La razón más común para desear conocer la letra de Hustle es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Hustle de Teni, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Hustle nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Hustle es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Hustle de Teni sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Hustle porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Hustle ? Tener a mano la letra de la canción de Hustle de Teni puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Hustle de Teni, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Hustle de Teni.