Letra de ' Better Thing ' de Joeboy

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Better Thing que estabas buscando.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Better Thing de Joeboy, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Better Thing ?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Better Thing de Joeboy? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand

Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na

Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point

If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point

If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no

Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah

Play Escuchar " Better Thing " gratis en Amazon Unlimited

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Better Thing de Joeboy.

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Better Thing de Joeboy, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Better Thing nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción Better Thing de Joeboy, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Better Thing ? Tener a mano la letra de la canción de Better Thing de Joeboy puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Joeboy, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Better Thing … Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Better Thing en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Better Thing de Joeboy.