Letra de 'I.T.T. (International Thief Thief)' de Fela Kuti

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de I.T.T. (International Thief Thief) que estabas buscando.

I.T.T. (International Thief Thief) es una canción de Fela Kuti cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción I.T.T. (International Thief Thief)?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

[Chorus]
International Thief Thief!

I.T.T.
International thief
I.T.T.
International rogue

Well, well...
Ha!
Well, well...
Ha!

Motherfuckers, bastard motherfuckers
We yab dem, yeah
Hurry up there
Say "yeah"

[Chorus]
Well well!

Well well, na true I want talk again o
Na true I want talk again o
If I dey lie o
Make Osiris punish me
Make Ifa dey punish me o
Make Edumare punish me o
Make the land dey punish me o
Make Edumare punish me o

I read dem for book ee-o
I see so myself ee-o
Well-ee well-ee o
Well well... well well!

[Chorus]
Well well... well well!

Long time ago
Long, long time ago

[Chorus]
Long time ago!

Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
We dey shit inside big big hole
For Yoruba-land na "Shalanga"
For Igbo-land na "Onunu-insi"
For Hausa-land na "Salga"
For Gaa-land na "Tiafi"
For Ashanti-land na "Yarni"
For Ethiopia-land na "Sagara-be"
For Kagyu-land na "Cho-Cho"
For Bemba-land na "Chimbuzi"
For Tunga-land na "Echibuzi"
Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
We dey shit inside big big hole

[Chorus]
Long time ago!

Long, long, long, long time ago
Long, long, long, long time ago

Before them come force us away as slaves
During the time them come force us away as slaves
Na European man, na him dey carry shit
Na for them culture to carry shit
During the time them come colonize us
Them come teach us to carry shit
Long, long, long, long time ago
African man we no dey carry shit
Na European man teach us to carry shit

[Chorus]
Say am, say am!

Many foreign companies dey Africa carry all our money go
Many foreign companies dey Africa carry all our money go
Them go write big English for newspaper, dabaru we Africans
Them go write big English for newspaper, dabaru we Africans

I read about one of them inside book like that
Them call him name na I.T.T.
I read about one of them inside book like that
Them call him name na I.T.T.

Them go dey cause confusion (Confusion!)
Cause corruption (Corruption!)
Cause oppression (Oppression!)
Cause inflation (Inflation!)

Oppression, oppression, inflation
Corruption, oppression, inflation

Them get one style wey them dey use
Them go pick one African man
A man with low mentality
Them go give am million naira breads
To become of high position here
Him go bribe some thousand naira bread
To become one useless chief

Like rat they do them go do from
Corner corner, pass-ee pass-ee
Under under, pass-ee pass-ee
Inside inside, pass-ee pass-ee
In in, pass-ee pass-ee
Out out, pass-ee pass-ee
Peep peep, pass-ee pass-ee
Up up, pass-ee pass-ee...

Then he gradually, gradually, gradually, gradually...
Then he gradually, gradually, gradually, gradually...

Them go be:
Friend friend to journalist
Friend friend to Commissioner
Friend friend to Permanent Secretary
Friend friend to Minister
Friend friend to Head of State

Then start start to steal money
Start start them corruption
Start start them inflation
Start start them oppression
Start start them confusion
Start start them oppression
Start start to steal money
Start start to steal money

Like Obasanjo and Abiola

[Chorus]
International Thief Thief!

I.T.T.
International rogue
International thief
We go fight them, well well

[Chorus]
Well well!

Well, well...

We don tire to carry anymore of them shit
We don tire to carry anymore of them shit
We don tire to carry anymore of them shit

Well, well...

[Chorus]
International Thief Thief!

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti.

La razón más común para desear conocer la letra de I.T.T. (International Thief Thief) es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Un motivo muy usual para buscar la letra de I.T.T. (International Thief Thief) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de I.T.T. (International Thief Thief) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis I.T.T. (International Thief Thief)? Tener a mano la letra de la canción de I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como I.T.T. (International Thief Thief) de Fela Kuti.