Letra de ' Mr. President ' de African China

¿Quieres conocer la letra de Mr. President de African China? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Mr. President que estabas buscando.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Mr. President de African China, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Play Escuchar " Mr. President " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de African China

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Mr. President de African China.

Saber lo que dice la letra de Mr. President nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Mr. President ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Mr. President de African China, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Mr. President es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Mr. President de African China sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Mr. President porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Mr. President de African China.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Mr. President de African China.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Mr. President de African China.