Letra de 'CIA (Criminal In Agbada)' de Yemi Alade

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción CIA (Criminal In Agbada)?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

La razón más común para desear conocer la letra de CIA (Criminal In Agbada) es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Saber lo que dice la letra de CIA (Criminal In Agbada) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Siéntete como una estrella cantando la canción CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de CIA (Criminal In Agbada) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis CIA (Criminal In Agbada)? Tener a mano la letra de la canción de CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Yemi Alade, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción CIA (Criminal In Agbada)… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción CIA (Criminal In Agbada) en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción CIA (Criminal In Agbada) de Yemi Alade.