Letra de 'Selense' de Simi

¿Quieres conocer la letra de Selense de Simi? Estás en el lugar adecuado.

¿Te encanta la canción Selense?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Selense de Simi? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Selense de Simi.

La razón más común para desear conocer la letra de Selense es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Selense de Simi, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Selense nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Selense ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Selense de Simi, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Selense de Simi sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Selense de Simi.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Selense de Simi, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Selense de Simi.