Letra de 'Asiwaju' de Ruger

¿Quieres conocer la letra de Asiwaju de Ruger? Estás en el lugar adecuado.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Asiwaju de Ruger, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Asiwaju?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Asiwaju de Ruger? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me gen-z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
When I say kukuruku! Cook that thing
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be jjc
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
No go reason me less, omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Play Escuchar "Asiwaju" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Ruger

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Asiwaju de Ruger.

La razón más común para desear conocer la letra de Asiwaju es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Un motivo muy usual para buscar la letra de Asiwaju es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Asiwaju de Ruger sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Asiwaju porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Asiwaju? Tener a mano la letra de la canción de Asiwaju de Ruger puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Asiwaju de Ruger.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Asiwaju de Ruger.