Letra de 'Runaway' de REMA

¿Quieres conocer la letra de Runaway de REMA? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Runaway que estabas buscando.

Runaway es una canción de REMA cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Runaway de REMA, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Mm, mm, mm
Mm, mm, mm

They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

Many, many men don try
But na only me fit to get her for life, mm
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe, mm
She carry me meet her mama
She carry me meet her papa
Make dem gimme blessing they no wan allow, why?
All of her friends, they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am

They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

Your friends introduce you to so called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future
Say I no dey man enough
They dey give you bad, bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love, they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for streets
But baby girl, you know dey for the streets
Will you marry me even though e no be diamond ring?

They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

London

La razón más común para desear conocer la letra de Runaway es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Runaway de REMA, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Runaway ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Runaway de REMA, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.