Letra de 'Hold Me (feat. 6LACK)' de REMA

Hold Me (feat. 6LACK) es una canción de REMA cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Hold Me (feat. 6LACK) de REMA, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Hold Me (feat. 6LACK)?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Hold Me (feat. 6LACK) de REMA? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

(London)

Slow down, down
This my girl, very rough
This love I never see before
Body vibrate when she give me touch
She say I'm gifted, very gifted
She say na only me fit reach her deep end
She say na only me dey make her head swell
She dey thank jah for my existence

Close down
Can't you see the sign? Close down
Ain't no other girl is allowed
If you play silly games, it's a foul
She my girlfriend, not my partner
Na she I go carry meet my mama
Girly don't snitch, she's a gangster
She's a type of girl who wey no dey for banta

First date, she no dey to order
Ask for the bill, she bring her card out
Even if money no dey for her account
She still try, she still buga the matter
She no get big yansh, she no get big breast
She no dey even try to dey impress
Na only true love be her interest
I go take her matter serious like project

Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie

Cry, baby, if you leave me, I go cry
My next move, I cannot decide
I no dey find love, I get pride, pride
Look into my eyes
Tell me that you love me, do not lie
Many other girls, dey dem brag with their guys
Dem no dey show you bruises
Wey their makeup, dey hide
My girl no like drama, drama, oh
Fine like madonna-donna, oh
My friends dem dey halla, halla, oh
Say this love e dey shak am, shak am
So why e no go shak me? No go shak me?
I done find real one when dey very hard to see
No be fancy, this love e dey for real

Hold me, oh, baby, hold me, oh
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie

You might be the love of my life
I'll do all the things that you like
Know that's right, know that's right
Put you in all white like a bride, oh
I just wanna lick you up and down
Know I'm royalty, look at the crown
Not a stylist, but I get you out your gown
Go cray
But only when you say
Lost in your love like a maze
You know that I only wanna taste
Got me in shock like a tase
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
And we gon' shine together just like a rollie
Might have to shoot up the spot, Montana, tony
I be your Romeo, you be my julie

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Hold Me (feat. 6LACK) de REMA.

La razón más común para desear conocer la letra de Hold Me (feat. 6LACK) es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Siéntete como una estrella cantando la canción Hold Me (feat. 6LACK) de REMA, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Hold Me (feat. 6LACK) de REMA sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Hold Me (feat. 6LACK)? Tener a mano la letra de la canción de Hold Me (feat. 6LACK) de REMA puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que REMA, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Hold Me (feat. 6LACK)… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Hold Me (feat. 6LACK) en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Hold Me (feat. 6LACK) de REMA.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Hold Me (feat. 6LACK) de REMA, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Hold Me (feat. 6LACK) de REMA.