Letra de 'Finesse' de Pheelz

¿Quieres conocer la letra de Finesse de Pheelz? Estás en el lugar adecuado.

Finesse es una canción de Pheelz cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Finesse de Pheelz, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

And I've been living fast life but I see it in slow mo
And you see my lifestyle I got G's in the turbo
See many people dey outside wey dey feed man Zobo
Oh, no
And me I stand dey defend like Joseph Yobo

Bad girl say she wan Netflix and chill
So I chati girl give am warning
If you fall in love girl it's certain
You go chop breakfast I'm not capping
Can you see dribble Amokachi
I'm not faking this no Fugazzy
You see this feelings I'm not catching
Omo kpe stand fit I just wan dey

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

F I N E S S E fit be the reason why your bobo wan dey jealous me
If you wan dey take am serious I dey do tospi
No fit to resonate I'm on a different frequency
I don't think it's necessary
I'll be damned if there's somebody that can do like me
Mehn I be like Mo Salah coming up the right wing
I cut through your defender you no need to tell me
I must, finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Ridimahkoolayo
Ema fe jo mi Sun won
Ema fe jo mi Sun won o

Play Escuchar "Finesse" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Pheelz

La razón más común para desear conocer la letra de Finesse es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Finesse ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Finesse porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Finesse de Pheelz.