Letra de 'Temptation' de P-Square

¿Quieres conocer la letra de Temptation de P-Square? Estás en el lugar adecuado.

Temptation es una canción de P-Square cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

This na Temptation!
I say this na Temptation!
Wit ah little confusion!
Infatuation!, Oh Lord.

All my friends dey call me numba ten,
Cus I dey play like Okocha,
Dey score like [Ronaldinho...],
Honey be good, no start weytin wey you no go fit to finish,
I no fi judge Finidi, Oh Oh!
I cannot deny it,
Cus I dey see you dey eye me,
Something been dey bite me,
Now how can I go on n hurt my wifey,
Girl can't you see

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
Oh o This na Temptation!

This na Temptation,
Wit ah a little confusion, Oh Lord

I been dey try make I rush,
Wen our body brush,
Oh girl I was Tempted to Touch (Tempted to Touch),
But there was nothing I could do,
I just became a fool,
Eh, na weytin man go do,
Girl I no mind make it rain on me (on me),
I'll give it to you and you'll give it to me,
Girl it strikes like a Thunder dey make me dey wonder,
No Wonder

When I sleep its you,
When I dream its you,
When I weep its you,
When I eat its you,
Anything I do why must it be you,
Girl can't you see its true,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong,
I dey feel like to go,
This na Temptation!
My Brother
This na Temptation (x2)
Wit ah little confusion, Oh Lord

For this type of game,
Wey we go play,
No Regard!, No Regard!, for this na Temptaion

When I sleep its you(na wit you),
When I dream its you(na only you),
When I weep its you(nobody else) ,
When I eat its you(na only you),
Anything I do(A.M)
why must it be you(Oh Lord),
Girl can't you see,
You dey make me dey go,
(Oh, Oh, Oh, Oh, O, Uh Oh, Oh Oh)
Even though e dey wrong,
I dey feel like to go
Im sorry my wifey, na she dey make me dey go
The feeling is so strong, body so strong
This na Temptation! my sista
This na Temptation!...
Im sorry my wifey...
I dey feel like to go...
No Regard, No regard...

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Temptation de P-Square.

La razón más común para desear conocer la letra de Temptation es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Temptation de P-Square, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Temptation nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Temptation ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Temptation de P-Square, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Temptation es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Creemos que es importante advertir que P-Square, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Temptation… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Temptation en el disco.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Temptation de P-Square.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Temptation de P-Square.