Letra de 'Pay Me' de Oxlade

Pay Me es una canción de Oxlade cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Coub'
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies, I choose you, I no think am twice
I go double hustle, Shatta Wale for you, I go make the doe
We go pa pa pa

What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you?
I no know, I no know (I no know, I no know)
I no know, no-no-no (know, know)
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know (I no know)
Emi o mo (emi o mo)
I no know (I no know)

E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
If you no pay me and e no go pay me to fuck you up

E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl, e no go pay me to lose you darlin'

Omo, you don catch me, you don bash me
I be like zombie on a lowkey
You don mud me, you don burst me
All my kasala, kasala don burst

Omo, you don catch me
You handicap me
I be like zombie on a lowkey
You don catch me
You don catch me
And all my kasala, kasala don burst

Na why I dey ask you baby girl
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies, I choose you I no think am twice
I go double hustle, Shatta Wale for you, I go make the doe
We go pan pan pan

What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you, yo-yo-yo?
I no know, I no know (I no know, I no know)
I no know, no-no-no (know, know)
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you oh?

I no know (I no know)
Emi o mo (emi o mo)
I no know (I no know)
E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
If you no pay me and e no go pay me to fuck you up

E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl, e no go pay me to lose you darlin'

Play Escuchar "Pay Me" gratis en Amazon Unlimited

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Pay Me ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Pay Me porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Creemos que es importante advertir que Oxlade, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Pay Me… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Pay Me en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Pay Me de Oxlade.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Pay Me de Oxlade.