Letra de 'Jale' de Olamide

¿Quieres conocer la letra de Jale de Olamide? Estás en el lugar adecuado.

Jale es una canción de Olamide cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Jale de Olamide, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Jale?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Jale de Olamide? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Now them say I boast o, o nana
Cos I’m doing my thing everyday
I am getting close
They love me more the time
When I dey roast
Now we getting money everyday
From coast to coast
Coast to coast

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanure
Iwo lo je n jale eh
Na you no let me steal

See, now we topping the chart
Me and my dawgs don’t copy the past
We make money, cash money, jumping the past
They say am the form so am having a blast
From maimi to malaysia, then in
Naija mo fe loki eyan ni malaysia
I hustle no stop, I gat to stay sharp
Everybody mo pe eja lo wa ninu geisha

And those wey dey pose, dey already know
Blessing dey follow anywhere we go
We getting the diamond, getting the gold
Act like fire when it gets real cold
As some of my friends don start to dey hate
I’m only tell why you dey wait
I heard about the picture thing you dey paste
No le le, no le le

Now them say I boast o, o nana
Cos I’m doing my thing everyday
I am getting close
They love me more the time when I dey roast, o nana
Now we getting money every day
From coast to coast o,o nana
Coast to coast o

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanure
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

Shit, check out the way we dey shine, we dey shine
You think say na beans, go rub vaseline
No time to dey shy, to dey shy
If I no dey omo grind na sin
Aeroplane no get bus-stop
As we dey work hard, we dey get boxed up
I no even dull when I get one top

Talk less of now when I don chop up
Me and group stealing big bills
We don’t drove around if it is not big wheels
More money we piling them up
See our shoulders we carry them up
When we broke you no dey
When we dey trek go shows, you no dey
You no send us when packaging no dey
If you want my service, my guy you go pay
You go pay

Now them say I boast o, o nana
Cos I’m doing my thing everyday
I am getting close
They love me more the time
When I dey roast, o nana
Now we getting money everyday
From coast to coast o,o nana
Coast to coast o

Omije oju mi bere anu re, bere anu re
Olorun mi ose iyanu re
Iwo ni o je n jale eh
Ose iyanure
Iwo lo je n jale eh
Ose iyanu re

Fuse I see you
Swagu baba e dripping
Eh baba eni ni baba, baba uche oshe
Swagu daddy e dripping
Baba eni ni baba e baba e babe e
Olamide
Swagu daddy mi tripping e
Baba mi ni baba
Laters
Baba ni baba yin

La razón más común para desear conocer la letra de Jale es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Siéntete como una estrella cantando la canción Jale de Olamide, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Jale de Olamide sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Jale porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Jale? Tener a mano la letra de la canción de Jale de Olamide puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Jale de Olamide.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Jale de Olamide, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Jale de Olamide.