Letra de 'Nothing' de Moses Bliss

¿Quieres conocer la letra de Nothing de Moses Bliss? Estás en el lugar adecuado.

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Nothing de Moses Bliss.

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Nothing de Moses Bliss, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Nothing nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Nothing es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Nothing porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Nothing? Tener a mano la letra de la canción de Nothing de Moses Bliss puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Moses Bliss, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Nothing… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Nothing en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Nothing de Moses Bliss.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Nothing de Moses Bliss, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Nothing de Moses Bliss.