Letra de 'Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta)' de Goya Menor

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) de Goya Menor, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

Goya Menór
Ameno
Okhiante kpe khere
DJ give me naya ku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes
Ha, okay

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Ah, eh
Come on, let’s go

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ah, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes

Okay, come on, let’s go
Ah, okay

Because you made it to the top throne
Let me see what my God father can do
‘Cause He’s the Father to the fatherless
And the Mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
‘Cause if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
And who? And who?
Ah
Eh

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) de Goya Menor.

Saber lo que dice la letra de Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) de Goya Menor sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) de Goya Menor, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) de Goya Menor.