Letra de 'Dance (part. Rema)' de Gerilson Insrael

¿Quieres conocer la letra de Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael? Estás en el lugar adecuado.

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Dance (part. Rema) que estabas buscando.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

XB Label Killa, Killa
Oh my God, it's King Maroko

Dance, baby gyal, make you dance for me
Oh gyal I wan make you dance for me
Give me dirty dance, make you move slowly, ah
Wan give you my money
Dance, baby gyal, make you dance for me, ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me, ah
It dey sweet me for my body

Balance, oh, ya balencio
Balance, oh, ya balencio
Wetin you want shey na Valentino
Wetin you want shey na Valentino
If I no guess baby I go goro
If I no guess baby I go goro
I no fit leave, this my lifе solo
I no fit leave, this my life solo
Gyal you arе the only one, only one
If anyone take you, I turn hooligan
You're the only one, man fit know
Many gyal dem fake, you are the realest one
You are so special, dem wanna show out in the zone
Give you more than all them pearls
Me I dey protect my queen
[?]
You are na sweet, sweet, sweet, sweet, sweet, sweet love
Sweet, sweet love
This one na sweet, sweet love
You dey give me peace
Peace of
You dey give me peace of mind, yeah

Dance, baby gyal, make you dance for me
Oh gyal I wan make you dance for me
Give me dirty dance, make you move slowly, ah
Wan give you my money
Dance, baby gyal, make you dance for me, ah
Wan make you dance for me
This kind love wey you share with me, ah
It dey sweet me for my body

Oh, minha bébé (Hey-hey-hey)
Baby [?]
Oh, mamawé (Hey-hey-hey)
Baby [?]
Estou a sentir a tonga, tonga
Desse teu body está a causar longa (Hey-hey-hey)
Dá-me só uma folga, folga
Bater nesse rabo like tonga (Hey-hey-hey)
Oh, Madalena, deixa sentir (Hey)
Oh, Madalena, deixa p'ra mim
Estou a sentir a tonga, tonga
Reco-reco-reco like Bonga (Hey-hey-hey)
Dá-me só uma folga, folga
E verás como é que é o meu boy Rema (Another banga)
Balança, balança pior (Hey-hey-hey)
Balança, balança pior
Eu sei que queres el Valentino
Se não tiver, vou emprestar dinheiro
They way you dance, you go rock with me, oh
They way you dance, you go rock with me, oh
They way you dance, you go rock with me, oh
They way you dance, you go rock with me, oh

Dance, baby gyal, make you dance for me (Oh-hey-hey)
Oh gyal I wan make you dance for me
Give me dirty dance, make you move slowly, ah (Yeah-yeah)
Wan give you my money
Dance, baby gyal, make you dance for me, ah (Oh, Killa)
Wan make you dance for me (Dance, dance)
This kind love wey you share with me, ah (Oh, Killa, Killa)
It dey sweet me for my body

Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake

Oh Gémeos, hey
Oh, Famoso

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael.

Cuando nos gusta mucho una canción, como podría ser tu caso con Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael, deseamos poder cantarla conociendo bien la letra.

Saber lo que dice la letra de Dance (part. Rema) nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Dance (part. Rema) porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael.

Apréndete las letras de las canciones que te gustan, como Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael, ya sea para cantarlas en la ducha, hacer tus covers, dedicarlas a alguien o ganar una apuesta.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Dance (part. Rema) de Gerilson Insrael.