Letra de 'Common Person' de Burna Boy

¿Quieres conocer la letra de Common Person de Burna Boy? Estás en el lugar adecuado.

¿Te encanta la canción Common Person?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Common Person de Burna Boy? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Saber lo que dice la letra de Common Person nos permite poner más sentimiento en la interpretación.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Common Person porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

¿Estás peleando con tu pareja porque entendéis cosas diferentes cuando escucháis Common Person? Tener a mano la letra de la canción de Common Person de Burna Boy puede zanjar muchas disputas, y esperamos que así sea.

Creemos que es importante advertir que Burna Boy, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Common Person… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Common Person en el disco.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Common Person de Burna Boy.