Letra de 'Rhythm & Blues' de Ayra Starr

Rhythm & Blues es una canción de Ayra Starr cuya letra tiene innumerables búsquedas, por lo que hemos decidido que merece tener su lugar en este sitio web, junto con otras muchas letras de canciones que los internautas desean conocer.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Rhythm & Blues de Ayra Starr, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

¿Te encanta la canción Rhythm & Blues?¿No terminas de entender lo que dice? ¿Necesitas la letra de Rhythm & Blues de Ayra Starr? Te encuentras en el lugar que tiene las respuestas a tus anhelos.

Illuminate
Oh, yeah
Oh-oh, oh-oh

Butterfly for my belly
You givin' me energy
I don dey loose my composure
Got me loosin' control
Givin' me more than I need
Everythin' wey you carry for body (oh, yeah)
Even if water carry me, bebe
No fit to revise you, my oreke

My rhythm, my blues (yeah, yeah)
My heartbeat to you rhythm from Monday to Sunday (yeah)
Say you be my gold (my gold)
My silver, na everythin' I go do for my bebe
My rhythm, my blues
My heartbeat to you rhythm from Monday to Sunday
Say you be my gold (my gold)
Yeah, na everythin' I go do for my bebe

My jigga, my muse (my muse)
Everythin', my bebe
My rhythm, my blues
So many tings you de do, nobody do me like you do
My jigga, my muse (my muse)
Everythin', my bebe
My rhythm, my blues (oh-oh)
So many tings you de do, nobody do me like you do

No fit carry you play, I fit to loose (to loose)
Carry my love, put it all on you (on you)
And I get the money, money for two (for two)
Cover my retina when you come through (come through)
Na you be my personal person (my person)
Forget ichdera ini blessing
Other guys e done teach me lesson
Say na only you wey no dey stress me, personal person

My jigga, my muse (my muse, my muse)
Everythin', my bebe (my bebe)
My rhythm, my blues (oh-oh)
So many tings you de do, nobody do me like you do
My jigga, my muse (oh-oh-oh, muse)
Everythin', my bebe, eh
My rhythm, my blues (oh-oh)
So many tings you de do, nobody do me like you do

Carry you for my head, my shoulder
Walk for you, my knees and toes
Na you dey high me, I no wan sober
Nobody do me like you do
Carry you for my head, my shoulder (oh, carry you)
Walk for you, my knees and toes (toes)
Na you dey high me, I no wan sober (oh, oh, oh)
Nobody do me like you do (oh, oh)

(My jigga, my muse)
My bebe (my jigga, my muse)
Oh, oh-oh-oh (my jigga, my muse)
Nobody do me like you do (my jigga, my muse)
Baby (my jigga, my muse)
Nobody do me like you do, you do (my jigga, my muse)
You do, you do, you do (my jigga, my muse)
Yeah, yeah

La razón más común para desear conocer la letra de Rhythm & Blues es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Siéntete como una estrella cantando la canción Rhythm & Blues de Ayra Starr, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

Un motivo muy usual para buscar la letra de Rhythm & Blues es el hecho de querer conocerla bien porque nos hacen pensar en una persona o situación especial.

Algo que sucede en más ocasiones de las que pensamos es que la gente busca la letra de Rhythm & Blues porque hay alguna palabra de la canción que no entiende bien y desea asegurarse de lo que dice.

Creemos que es importante advertir que Ayra Starr, en los conciertos en directo, no siempre ha sido o será fiel a la letra de la canción Rhythm & Blues… Así que es mejor centrarse en lo que dice la canción Rhythm & Blues en el disco.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Rhythm & Blues de Ayra Starr.

Recuerda que cuando necesites saber la letra de una canción siempre puedes recurrir a nosotros, como ha ocurrido ahora con la letra de la canción Rhythm & Blues de Ayra Starr.