Letra de 'Commas' de Ayra Starr

En nuestro sitio web tenemos la letra completa de la canción de Commas que estabas buscando.

Si llevas mucho tiempo buscando la letra de la canción Commas de Ayra Starr, empieza a calentar la voz, porque no podrás parar de cantarla.

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (log off)
Mowa friendly and conscious (and conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
Dem telly me make I show love (show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (on gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Existen muchos motivos para querer conocer la letra de Commas de Ayra Starr.

La razón más común para desear conocer la letra de Commas es que te guste mucho. Obvio ¿no?

Si tu motivación para haber buscado la letra de la canción Commas ha sido que te superencanta esperamos que puedas disfrutar cantándola.

Siéntete como una estrella cantando la canción Commas de Ayra Starr, aunque tu público sean solo tus dos gatos.

En el caso de que tu búsqueda de la letra de la canción Commas de Ayra Starr sea que te hace pensar en alguien en concreto, te proponemos que se lo dediques de alguna manera, por ejemplo, enviándole el link de esta web, seguro que entiende la indirecta.

Esperamos haberte ayudado con la letra de la canción Commas de Ayra Starr.

En esta página tienes a tu disposición cientos de letras de canciones, como Commas de Ayra Starr.